[Lyrics] Enddylove-Maria - YOLO9JA

HOME || FREEBEATS || MOVIES || NEWS || MIXTAPES || NAIJA SONGZ ||



Search Yolo9ja

WELCOME TO YOLO9JA

MUSIC OF THE WEEK

Sunday, May 31, 2020

[Lyrics] Enddylove-Maria

Enddylove _Maria ( lyrics)

Intro: enddylove give us music!! Enddylove O yeah yeah

Verse 1:
Ok e get one girl in my neighborhood
She get good ways and she fine too
Girl me no play say I lovie you
And I fit do anything just to geti you
Oremi she likes to dance
Enddylove o go give you the chance
She know say I dey sing am pass
On a good day I dey give am good vibe

Bridge:
If you tell am say me I lovie you she go say
( go see my daddy Na)
If you tell am say me I needi you she go say
( go see my mummy Na)
If you tell am i go die for you she go say
( I know like Wahala o)
If you tell am I want to date you she go say
( no brake my heart o)

Chorus :
Maria no like Wahala o
Maria no like gbalagba o
Maria cancel Wahala aaay
Maria no like Wahala o aan

Maria Maria oo 3x
Maria u u u
Maria marry me abeg
Maria no dey brake my leg
Maria marry me abeg
Maria u u u ye

Verse 2/Rap:
This days good girls are hard to find
So I'm trying my best just to make you mine
So I moved from north to south
No be mouth
Trying to make this money count
No dey doubt
I'm a good guy rich in physics
Good English, dope music e no dey finish
Let's stop the long talk
And do the main talk
Which is for me and you to be in wedlock aa!

Bridge :
If you tell am say me I lovie you she go say
( go see my daddy Na)
If you tell am say me I needi you she go say
( go see my mummy Na)
If you tell am i go die for you she go say
( I no like Wahala o)
If you tell am i want to date you she go say
( no brake my heart o)

Chorus :
Maria no like Wahala o
Maria no like gbalagba o
Maria cancel Wahala aaay
Maria no like Wahala o aan

Maria Maria oo 3x
Maria u u u
Maria marry me abeg
Maria no dey brake my leg
Maria marry me abeg
Maria u u u Ye

Conclusion :
Maria cancel Wahala o
Maria no like Wahala o
Oh gosh!
Oya wait let's go on a dancing level Omo tan San
DJ put it on repeat na yea yea
Ayi me iye oku aay
Enddy hai
Tru Ben Ben Ben Ben Ben!!!!!!
Eworld!!!!!

  THE END

Do You Want To Stay Updated With Celeb Biographies, Naija Songs, latest Movies , Freebeats and More?
Enter your email address below and join [500+] subscribers:

Delivered by Google FeedBurner For Yolo9ja.com.ng

Don't leave without commenting ConversionConversion EmoticonEmoticon

//]]>

PROMOTED SONG 🌟

WHATSAPP US TODAY

Own a blog